kontri
Nigerian Pidgin
Etymology
Noun
kontri (plural kontris)
- country
- 2025 April 24, “Wetin dey cause NiMet strike wey dey affect airlines and passengers”, in BBC News Pidgin[1]:
- As e be so dem don withdraw dia services for all airports across di kontri and dis action dey affect some passengers and airlines.
- As they have withdrawn their services for all airports across the country and this action is affecting some passengers and airlines.
- 2025 August 22, Danai Nesta Kupemba, “US go review visas wey Nigerians and oda citizens hold, promise to take action if dem break rules”, in BBC News Pidgin[2]:
- Trump don also ban foreigners from 12 kontris make dem no travel go US. E also sama partial restrictions give seven oda kontri.
- Trump has also banned foreigners from 12 countries making them unable to travel to the US. He also imposed partial restrictions on seven other countries.